Na for May 15, 2020 when we hold di third session for awa #BookstagramSeries with our ogbonge guest author – Jane Egerton-Idehen (@nk_amadi). Na she write the book – Be Fearless – Give Yourself Permission to be You. We follow talk di talk for wetin she dey do for work as COuntry Manager for AVanti Communications, how she dey helep people coach dem to beta demsef for society, where we find buy her book plus other tori dem.

Di next session go happen for May 20, 2020 with Chimdinma Onwukwe (@theafroreader) and author, Chimee Adioha.

If you miss awa session, click here and here to watch it. Do check out our Instagram TV channel and our Youtube channel here.